Yeah, yeah Yeah, yeah, yeah, oh-oh Uh lo So many reason wey I wan dey for you my love Na you I wan to retire with my love oh See all the likkle things you do dey make me nor nor This distance is taking a hold on me for sure Baby come closer oh Omo I want make we dey (ku lo sa) Uhh, girl, I wan make you (ku lo sa) O lo lo, I for like make you-u-u (ku lo sa) u-u-u oh-no (ku lo sa) Omo I want make we dey (ku lo sa) O lo lo Girl, I want make you (ku lo sa) Oh, no, no I for like make you (pull over) Pull over, omo pull over (ku lo sa, oh) Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa) And me I understand say your Dad no like me rara (me rara) See me I want make you know say me dey for you garaa (guarantee oh) And if na the price be that I for like to see yawa (see yawa) I never trade you for nothing This love make me dey champ I see Without you I no fit do nothing (Without you, without you) Abeg tell me wetin suppin (suppin gan) I never trade you for nothing (I never trade you baby) This love make me do something (this love make me do something) Without you I no fit do nothing (oh no) Omoge tell me what's suppin gan (ku lo sa, oh) Omo I want make we dey dey (ku lo sa) Omo girl I want make you (ku lo sa) Baby, I for like make you (ku lo sa) Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa, oh) Omo I want make we dey (ku lo sa) Oh my baby make we dey (ku lo sa) Bring out your shayo make we play (ku lo sa) Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa) Oh no Baby, oh no You make a young man go loco You make a younger boy go loco You make a young boy go loco Suffri (ku lo sa), baby yo yo I never trade you for nothing (ku lo sa) This love make me do something (ku lo sa) Without you I no fit do nothing (ku lo sa) Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa, oh) See I never trade you for nothing (ku lo sa) This love make me dey stunting (ku lo sa) Without you I no fit do nothing (ku lo sa) Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa, oh)