Look all around you Tell me what you see The world is changing You must agree with me I tried to understand The change wey dey arisen No try to understand Because you fit go craze I'm talking about the changes of our time The crazy wey dey our life Will take you back time Or bring you back to life In this crazy crazy time Look before na woman dey bleach Dem tell dem say make dem no dey bleach Bleaching no good all of us know But now a times man start dey bleach Changes of our time (man dey bleach) Craze wey dey our life (original craze) Go take you back to time (back to time) And bring you back alive In this crazy crazy time Dem teach how to always dress neat We dey bad to always dress neat Craze man wear rag call am fashion Now to wear rag wey tear be fashion Changes of our time (rag wey tear) Craze wey dey our life (come be fashion) Go take you back to time (back to time) And bring you back alive