Man will live but must die Death will come at anytime I say when that time to die come You no go fit run You no go fit hide ♪ La la la la, la la la, la la la Brother mii la la la, la la la, la la la Brother mii ♪ Man ruled evil but must die Death will come out anytime I say when that time to die come You no go fit run You no go fit hide From small pikin to arugbo A young papa, sisi eko When death come him fit take anybody No matter your age Whether you good or you bad You all nestled for corruption Everybody must die one day Is not one thing we no fit escape Whether you rich or you poor Bribery and corruption no dey this world All your property you no go fit take All your money go mean nothing So my brothers you see what I mean Man will live but must die Me I don decide to live for today For tomorrow, I fit no dey That's why I say Let us live, let us live for today (Live for today) (Live for today) That's why I say let us (live for today) (Live for today) That's why I say let us (live for today) (Live for today) That's why I say let us (live for today) Because tomorrow fit no dey (live for today) And you go regret when you die (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) You better enjoy life today (live for today) Because tomorrow fit no dey (live for today And you go regret when you die (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) oremi You better enjoy life today (live for today) Because tomorrow fit no dey, you hear me (live for today) And you go regret when you die (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) You better enjoy life today (live for today) Because tomorrow fit no dey (live for today) And you go regret when you die (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) Sey you no enjoy your life (live for today) Sey you no enjoy your life