I get problem Naim i carry myself go meet my papa fela for house I go ask am, i go ask am I say fela, which problem dey come wey nor dey go? Fela, him no get to think too much Because him dey always get that problem Police problem, soldier problem Dem burn him house problem Kill him mama, my grandmama problem Twenty-seven wives problem Him no get to think too much Him look me, my friends- jerry jerry and femi And my sisters, yemi and solamide Did i say femi? stubborn problem Naim I carry myself go back my house Go write this number, it's called Stubborn problem Brothers and sisters ♪ Problems must come Problems must go But the problem wey dey come Wey no wan go be? Stubborn problem Be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem When problem make you to think Stubborn problem When problem no let you sleep Stubborn problem When problem make you worry Stubborn problem Worry till you sick Stubborn problem (yeah, yeah) Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Like when you get the kind of problem Wey dey be like money problem And your business start to collapse Everything con dey parfruka Your woman run Your friends scatter You come dey all by yourself You tanda ohh, you dey halla You dey wonder wetin you do Stubborn problem Your problem be Stubborn problem Your problem be Stubborn problem Your problem be Stubborn problem For you go start to think Stubborn problem You no go no go fit sleep Stubborn problem You go come dey worry Stubborn problem Worry till you sick Stubborn problem Oh yes some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Some problems be Stubborn problem Look nigeria, our country Look africa, our land All these years, so much suffering E be like things no go better Leaders come, leaders go But the problem dey worse and worse Africa na the richest land E no need for poverty Stubborn problem Our problem be Stubborn problem Our problem be Stubborn problem Our problem be Stubborn problem The problem of africa Stubborn problem The problem of nigeria Stubborn problem Make we get light constantly Stubborn problem Make telephone dey work Stubborn problem Make we get good roads Stubborn problem Make we get better leaders Stubborn problem When we say make IBB go Stubborn problem Make him carry him wahala go Stubborn problem Them bring the problem of petrol Stubborn problem Them bring the problem of petrol Stubborn problem Then dey change to intily Stubborn problem Indrin government e dey oh Stubborn problem Abacha con take over Stubborn problem Abacha come take over Stubborn problem Everything con dey scatter Stubborn problem Everything come dey scatter Stubborn problem (oh, ye) Za ri ra ra ra ra Izari ra ra ra ra Izari ra ra ra ra Hey yah, hey yah Za ri ra ra ra ra Izari ra ra ra ra Izari ra ra ra ra Hey yah, hey yah Izari zari ra ra Izari zari ra ra Izari ra ra ra ra Hey yah, hey yah Za ri ra ra ra ra Iza ri ra ra ra ra Iza ri ra ra ra ra Hey yah, hey yah