I wanna be free from all this yeye politics I wanna be free from all this yeye politians I wanna be free from all this corrupt monsters Wey want to chop me AAAAAAAA AAAAAAAA AAAAAAAA AAAAAAAA Ahhhaaaaaaa Ahhhaaaaaaa I wanna be free I wanna be free I wanna be free I wanna be free Every day, every night I ask myself... why, why, why Say because Fela die That's why dem dey try To confuse eye And everybody might I wanna be free from all this yeye politics I wanna be free from all this yeye politiians I wanna be free from all this corrupt monsters Wey want to chop fame The king is dead Maje kukuma kill the king eh For politics is all way is Dem no fit talk as e b Oya back to politics Then start dribble and skim But the sin corruption na great beeff No plan no plan for you and mee I wanna be free from alll this yeye politics I wanna be free from alll this yeye politians I wanna be free from alll this corrupt monster I wanna be free, wey want to chop fame ha an When do we sleep Dem dey meet To plan their evil strategies To control our resourses African leaders are their foreign counterparts E b like from the start dem b evil monsters We shall. we shall never be free I I wanna be free from all this yeye politics I wanna be free from all this yeye politians I wanna be free from all this corrupt monsters I wanna be free, wey want to chop fame ah ha I said every day, every night I ask myself... why, why, why Shey because Fela die that's why dem dey try To confuse eye And everybody might I wanna be free from all this yeye politics I wanna be free from all this corrupt monsters I wanna be free, wey want to chop fame ah ha I wanna be free from all this yeye politics I wanna be free from all this yeye politians I wanna be free from all this corrupt monster I wanna be free, wey want to chop fame ah ha I wanna be free ahaaa FREEE Arara Ororo