Ignoramus, jealousy, bad belle oh Na him dey worry dem As we dey go our own (go our own) As we finish building the new African shrine (new African shrine) We no dey rest (we no dey rest) We still try to give our people our very best (our very best) Na so dem dey vex (na so dem dey vex) Dem want to spoil our progress (our progress) Dem say I'm mad, dem say I crase, I carried my nakedness above the town Dem say I'm mad, dem say I crase, I carried my nakedness above the town Press man want to press me down Dem want to spoil my own But, but, but I don't care what they say Let dem say what they may Na me dey where I dey Nothing change where I dey E don tey wey them say Na one day dem go pay I don't care what they say Let dem say what they may Na me dey where I dey Nothing change where I dey E don tey wey them say Na one day dem go pay I don't care what they say But you see me, I no go blame them (no blame them oh) See as him stand and want to call himself journalist (no blame them oh) Where many don die to uphold this important profession (no blame them oh) Him wan spoil them credibility by passing wrong information (no blame them oh) Blackmail, extortion, na them mode of operation (no blame dem oh) See as this cheap hustler wan spoil me, e wan spoil me No blame, no blame them (no blame them oh) No blame, no blame them No blame them oh No blame, no blame them, no blame them oh No blame, no blame them No blame them oh No blame, no blame them, no blame them oh No blame, no blame them Ignoramus, jealousy, bad belle oh Na him dey worry dem