Kishore Kumar Hits

Femi Kuti - Boys Dey Hungry For Town şarkı sözleri

Sanatçı: Femi Kuti

albüm: Africa For Africa


Everyday, everyday, everyday I dey tell them sey
Boys dey hungry for town, oo
I dey sing, i dey dance
I dey tell them sey
Suffer too much for Africa oo
Suffer too much for Africa oo
Every day, I dey tell them sey
Boys dey hungry for town, oo
(Boys dey hungry for town, oo)
I dey sing, I dey dance
I dey tell them sey
Suffer too much for Africa oo
(Boys dey hungry for town, oo)
When you open the newspaper
And see the way dem dey steal
When boys dey hungry for town, oo
(Boys dey hungry for town, oo)
When you open the newspaper
And see the way dem dey steal
When suffer too much for Africa oo
(Boys dey hungry for town, oo)
You go the Niger Delta area
I say, suffer too much for there oo
(Boys dey hungry for town, oo)
Go Congo, go Kenya, go Uganda, go Zimbabwe
I say, suffer too much for there oo
(Boys dey hungry for town, oo)
Go Somalia, go Ethiopia, go Côte d'Ivoire, go South Africa
I say, suffer too much for town oo
(Boys dey hungry for town, oo)
Boys dey hungry
Girls dey hungry
Suffer too much for Africa oo
(Boys dey hungry for town, oo)
I say, suffer too much for Africa oo
Boys dey hungry for town, oo
Boys dey hungry for town, oo
Suffer too much for Africa oo

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar