Edumare show me love o Show me love o Now I Dey hustle I Dey pray all this people dem dey laugh Tell em ama make it all this people still Dey doubt When it is my time, brother nobody go chance me Sooner or later all this people go dey famz me But when I'm successful When I'm successful Make nobody bother me Apart from my guys dem make nobody brother me Apart from my men dem make nobody brother me So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan Time is running Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan le o le Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan time is running Edumare oba no dey go transfer (transfer) And poor man no Dey do yanga Baba show me love o show me love (Baddeltaboi) Baddeltaboi shey u know my age o Many many things wey I Dey tolerate o Mommy don Dey talk and my people don Dey wait o Baba show me love cause I no wan misbehave o Lil5ive aka South sultan man am singing Heavenly phone man am ringing Lord rotate my helpers let them see me lord Locate my helpers let them feel me El shaddai omega rock of ages Open my way like them book with pages Grace upon grace from heavens to hades Jah jah blow this song so the world gon hear this So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan Time is running Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan le o le Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan time is running Now I dey pray for my guys i dey pray For my team o baba God take e control All of my guys dem dey hustle our Work legitimate non of my guys dem be ole All of my guys demma loyal all my guys demma real o Non of my guys dem dey form shole So I dey pray I dey fast for my guys to otedola Some of my guys make dem dangote (Yeah) 123 mehn I'm testing the microphone This one go loud for their ears like Armageddon Mehn I celebrate the day when poor man go blow Accelerate cos the mans been too so low Step on the stage then my goons all follow Santa Maria radical Rastafarian Switch up on them change the game like chameleon Barbarian spitting flows sicker than malaria So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan Time is running Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan Satiramoni jah bring my money Asiko ni gbogbo nkan time is running