Kishore Kumar Hits

Oritse Femi - Elewon şarkı sözleri

Sanatçı: Oritse Femi

albüm: Elewon(Flog Politicians)


Abama akpre je (sou sou sou)
Now you if tell all una politician
Make dem go oju o Volks
Tori I get duani boy ni gbo gbon gbo
Dem they sell our oil land
To oyinbo them
Na I'm make boys dey vex
Them come dey kidnap them
Dem they sell our oil land
To oyinbo them
Na I'm make boys dey vex
Them come dey kidnap them
Father land
Dem come our land o
Father land
Dem come posi for our land
Dem say dem want to give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
Na so dem say dem won come give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their tongue
Warri na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem won come gbege o
When Niger Delta boys dem dey provoke
Bayelsa dem dey with their tongue
Benin na dem dey arrange tabi
Make you tell me who dem won come gbege o
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Oya for this country
For this country o
For country oh
Oh boys dem don dey vex
For this country o
I say for country oh
For this country o
Oh boys dem don dey vex
And na every corner
The boys dey dey
Dem dey vex pass down river
Junction to junction
The boys dey dey
Dem dey vex pass down river
Because dey won get money
Dem won get money pass Abiola
Dem won go to that pace
Wey dem dey call Akala
Because dey won get money
Dem won get money pass Abiola
Dem won go to that pace
Wey dem dey call Akala
Oya na every corner
The boy dey dey
Dem dey vex pass down river
I say junction to junction
The boys dey dey
Dem dey vex pass down river
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
We just dey suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday
But our leader dem dem no hear
Dey suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday
But our leader dem dem no care
Dem don carry our oil money
Go keep for Abuja
All our refinery
E don wo for Berger
I don taya for this our fire disaster
Wey make all my brother
Go die for pipeline
To get money for this country
You must to sign life and death
And some baba alaye dem dey
Wey get plenty investment
To help their children gutter
E dey do dem like WAEC
Na im make boys dey vex
Dem come dey kidnap dem
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Elewon (Elewon)
Ani elewon (Elewon)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Koma shey laulau siwa o (Laulau)
Ani ema shey laulau siwa o (Laulau)
Dem say dey want to give us gbege
Dem say dem won come give us gbege
I say dem say dem won come give us gbege

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar