Yeah Chopstix Wave Oshey Yeah One time Chia chia chia All these niggas wan dey hate on me Get money You no gree get money I hustle, hustle Now I get money Guess what the shawdies be calling me Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Omo the money is plenty And I'm just in my early twenties And as long as the money no go gree dey empty My girlfriends Dem fit reach twenty Monkey no fine But shebi you hear say I wele the money E get one girl wey be like python Everytime she dey swallow the money Shout out to the boys them Wey dey talk say I no go ever rich But their poverty dey Lagos traffic Dem no go ever reach And your big bro call me Teddy A Cuz I make your chick wan dey Bam Bam All these small boys wan dey form blow Lemme price dem cheap hand fan All these niggas wan dey hate on me Get money You no gree get money I hustle, hustle Now I get money Guess what the shawdies be calling me Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy One time for the one time for the one time for the waaave zaddy Sha Sha Sha What of that girl I dey crush on? Anytime wey I call am she dey hang up Right now money don come Anytime when I like she dey hang up It's hard to be humble When money dey double So no come here start to dey look for my trouble You gotta be humble When you see the wavezaddy eating the money Na double Heyy Oya bow down!! Like preacher for evangelism Differentiate the naira from Dollar Come dey feel like say na racism Shuga daddy with no pot Belle Men with pot Belle forming shuga daddy With the pot Belle forming poop daddy No be all daddy Wey be wavezaddy All these niggas wan dey hate on me Get money You no gree get money I hustle, hustle Now I get money Guess what the shawdies be calling me Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy All these niggas wan dey hate on me Get money You no gree get money I hustle, hustle Now I get money Guess what the shawdies be calling me Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy Uncle shuga daddy All Dem girls that left their boyfriends For shuga daddy You're about to say hello to the new shuga daddy One time, for the One time