Omo Na Badboikolo Rodo Wetin make man Dey hustle, sheybi na because of money Times are hard and life is tough o Omo iya life no funny Owo lo da Wahala sile Owo na my Key Na money Dey give me Ginger Owo lo mu omo ope fi naija le wo yankee Been hustling since teenager Han han e fi ye won pe orin lo nko Ti ama fi ile soro bi Senator Dem go collect money with my signature Baby show your color, no Dey change jhur Been so wavy yeh Check my page yeh Been vibing since 97 The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we Ileka pelu kolololo Baby girl go low low low Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey Everybody making money moves Money shouldn't make you gullible What you know is probably what you do I shouldn't be judging you But you Dey see say mustekim Dey try use person This bar no fit even ja the Bentley Ehn pata pata e go fly you Paris and buy the Panti You can do B E T T E R Been so wavy yeh Check my page yeh Been vibing since 97 The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we Ileka pelu kolololo Baby girl go low low low Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey Mama said boy watch your side, watch your side Money don't make you Papa said my boy don't slack Money's screaming I need a chase too People judging poverty Getting rich means I win a case too Money's the root of all evil to be fair, I need a taste too Been so wavy yeh Check my page yeh Been vibing since 97 The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we Ileka pelu kolololo Baby girl go low low low Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Ibi ti owo yen wa ni mo wa Na where the money Dey na me I Dey