Huh Life is a teacher Life no balance Na yahoo boy dey date her but gateman still dey kiss am(give 'em) Yes I know, say I go still ball Ronaldo I go shut down shows, Grinding with my hommies stacking doe Sheb'owo yen lon shojoro, Shayo no dey biti Bingiano 24:7 on the road, on a low, I will never fold oh Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller Before I turn person wey girl wan snap naked put for blog When I never get Rolex, even get G-Shock Na my leg wey dey for ground dem dey see but my eyes dey for top Enemies dey wait, dem dey wait make I fall For your eyes I get money but I dey find more racks Why you think say DPO dey find more ranks Won fe k'enu mi gbe seh, biti church rat Mo moyan pupo n' Ikorodu ton ti te Shoprite My nigga, life no balance Na yahoo boy dey date her but gateman still dey kiss am Be prepared ole fara ko Kosi b'oshe le shey Baddo ti nipe wonma do Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller Oya ten toes never fold, Stay hot never cold Emin ball k'on yago, Ijaya oracle Counting all my blessings yea my life is a miracle Owo nla nla all my family be feeling cool Light of the trenches, Hope to the youngings Team is defensive, Focus biti lenses Shebi e la'ale blow, iya yin sh'eti ri nsin Motivation f'awon temi 'ngboro k'ofin reason Your mind is your weapon maje kon cage e sinu prison And be prepared, everything loni reason Get busy, but easy Iyanu yen ma shele in a jiffy Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller Tori omo'pe ti gbera, esu oni dina (gbera) Jah you know say you by my pillar (you be my pillar) I'm a born winner You know am all about my muller (Sitin!)