Sometimes I dey do like bolo, Dem dey do like militants But everything wey I Dey follow you talk nah the real yarns I just wan make you dey observe wipe ko wa vigilant Though I no be evangelist but Me I still dey minister This one no be child's play, no be number, no be ABD This one no be mountain make you climb no be Galilee Shout out to my fans, to my friends and my family Not yet married to the game. I wan propose will you marry me If nah work matter, mo se legal, mo se'llegal Mo fun won le Ewedu, fun l'efo boya mo le r'eba Though they no wan make I stand tall they talk say I go get down Won le mi kuro ni studio lojosi wo shey e remember Now Awa lo gba express, Eyin lo gba one way They say you know the shortcut but nah your guys you short changed Me I too dey peach nah me dey yarn nah Rehinerd Bonke I still Dey stay expensive tori Oni L'Oja Monday Awon kan ni mo ma n fake pe mo ma n borrow pose abi Dem no see me when I Dey hustle nigba ti ma n soak garri Dem no believe in me won ni boya mo ma blow Boya mo ma di champion, ma di winner, I just Dey go my way But I know say one day e go happen, everything go get around That boy still go make am if nah money I go bet on am My spirit stil Dey up I no doubt I no Dey fear all So if you wan Dey sleep on me alaye make you set alarm! E fit be now, e fit be later e fit be God's time I fit enter studio make I rap I still dey burst am Some people say make I no worry say I still be young guy I Dey beg baba God say music for me e too important But I go like make I do am single handedly I called the father, Holy Spirit, mo pe Angeli I no wan soak garri again mo fe ma ja breadi Maybe I can win someday and make my life dey perfectly Make I start to dey celebrate, I go start to dey Carry my guys go party on every Saturday I hope the dream comes true then I climb the stage and See My fans scream my name that one go drive me crazy Some people say I don Dey work for one big label Shey dem no fit sign you or why you con still dey there Your mates don dey blow, you dey do graphics Dem say if I no later blow say dem go too laugh me Dem go too what?. look us, no Dey shoot us Now wey the blow don Dey come oloun won le tun so I remember when you tell your padi say me I look poor Once in a while ni mo n se local now mo ti rush jor Awa le ma like, as in awa le ma fancy Awa l'oko iya yin, Eyin bawo lepashandi Underground with my day ones emi eyan Flaxhy Semilore! Put me on a track pelu Kashy! Awa le ma like, as in awa le ma fancy Awa l'oko iya yin, Eyin bawo lepashandi Underground with my day ones emi eyan Flaxhy Semilore! Put me on a track pelu Kashy!