Kishore Kumar Hits

Corizo - Dead Roses şarkı sözleri

Sanatçı: Corizo

albüm: Dead Rose


E too learn many things ehn
Shut up (mumu mumu thing) shut up, shut up, make' you record
E'L Fuckin' Corizo
Dead Fuckin' roses baby (oya show yourself)
They don't know nothing
(Show yourself) I be wan sell my soul give devil
But e no Sabi the price (see lie)
Took him off my body
Me na dog na' him be lice (when da' wan take happen?)
M'the redeemer all the rappers be preaching lies
Now corizo ep wan drop second coming of Christ
Welcome to the ep, hope say u dey like smoke?
No Dada buh dem go dread if them listen to dead rose
Ep wey be like Album
This corizo boy dey burst brain
I no be Colorado how i take dey burst brain?
Na movie wey sweet dem dey watch behind the scene When am on the mic
There's a demon behind the scene
Normally I fat so the lyrics dey thread me (wow)
I go back to back yansh the beat doggy-doggy
I be Johnny just come wey get experience
Only when u can defeat me is when
I'm looking at ur feet
O Lord them supernatural
I dey rap, I dey sing
I'm a fighter go Jackie Chan on the beat
This corizo na Ogbanje boy, all him music dey fear me (hehehe)
My fans believe in me the way children believe in caprisone
Breaking down the walls of music no trumpet Babylon
Biggy-biggy, jiggy-jiggy, country girl from trip trip
Monkey language on the beat Si-bi-sa-ba-si-bi-si-bi
I don too punch line God
Who dey press my keyboard?
Punch lines just dey flow abi you dey on your period?
Table turns before these bitches no dey fuck with me
Now I be like Nokia, cause all of them dey rock with me
After the reggae you suppose play the blues
But who dey play the blues before them play the raggae?
Calamity on the beat
Igbo drama and the gods
Make greatness in every single Music has to divorce
No matter how I smoke weed I no fit wako
Same way Christiano Ronaldo no broke go carry LAPO
I'm so hardcore I better pray for forgiveness
Cause the way I con' take good don' dey fear me
I employed punchline so it's working with the boss
I'm way pass cloud 9 now I'm chilling with gods
(Chilling with the gods)
They don't know
They don't know nothing
(Hehehe) Dead Fuckin' roses baby
Okay
Dee Wayne, where' is Wayne? Dee Wayne
D double e (where is he) Way up in this motherfuckin'
D double e Wayne
Uhn welcome to the EP dead roses
Even almighty Pharaoh dey dread Moses
Whose the head of all these rappers sef?
That rapper dey gimme head
If your favourite rapper say him no dey fear me na pretence
Life is not a bed roses
But be Less scared cause you get a thousand roses
When your are lifeless in your death bed
G.O.A.T is word just a mere goat
Death and devil the most feared we no dey fear both
Corizo EP wan drop second coming of Christ
End of your throne is here
So rappers don't be surprised
Run when u see me dey dread my case
No forget say even mechanic dey dress like crase
All my lyrics superior making rappers inferior
So when u see me coming my nigga give me my space
Welcome to the EP dead roses
Who dey work for mortuary no suppose get fear for dead bodies
You know I'm dope yet you still dey talk of rude
Like ten abortions is equal to one' loss of womb
If you're ready for me then be ready for death my men no be beffin'-
I'll be ready defeating the people
You callin' the gods based on logistics
Niggas' are ready to kill
If you're calling my name for the wrong reasons
I ball with tuff guys, don't let Bob risk it
Mother'Fucker'('Fucker')
Orex on the mix (on the mix)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar