Only one life Only one life Life Can't catch me sleeping two-four-seven on my grind Confirm We antisocial na money man dey find Everybody for himself nobody be your guy And if you die today another man carry your wife Flex the money wey you grind You ain't talking money then you wasting my time Nobody wan give you money but they don give you advice Live the life you love and love the life you you live But before you live this life Make you achieve all your dream Who know book go pass Who mumu repeat Big dreams full my head God no let am end for sleep I use expo pass your boy no wan repeat Do an anything to survive I can not afford defeat The life don dey change The hustle don dey hard Make person share me update The backup don dey cast Two Factors for my IG Them still knife the account No pain no gain We try again You fall you stand Nobody knows tomorrow So I pray for better days Bad energy far away allow me dey my dey You wish me bad I still dey wish you good Me wey don dey on molly how you wan take spoil my mood? Mix my henny with the coke Abeg enjoy your life Na only one life You no get another life Purple lean with the strives If I high I no dey cry Na only one life You no get another life Can't catch me sleeping two-four-seven on my grind Confirm We antisocial na money man dey find Everybody for himself nobody be your guy And if you die today another man carry your wife Nobody knows tomorrow So I pray for better days Bad energy far away Allow me dey my day You wish me bad, I wish you good Me wey don dey on molly how you wan take spoil my mood? El fvcking corizo