Hmm, hmm, hmm, hmm Hmm, hmm, hmm, hmm, hmm Hmm!, hmm, hmm, hmm Hmm!, hmm, hmm, hmm E'l Fvckin, naks on the beat Have got a confession Mary Magdalene Your confessional go tire for my tory Build me a spaceship, take me back to time The future is getting scary and am hunted by the past Mother fucker move on Memories remain Just matter of time the future go be past Update wey you hide last last e go still cast The truth will set you free, well I still dey inside the jail Have got a confession Ayy, have got a confession Mary Magdalene Confession Before I confess make I turn my park and lane In peace Nobody know my pain Am just a storyteller I do not complain Music give me platform sing away your pain Nobody dey wash away your sin Courage why you no dey hear word My ear na dey pain me Why you come my confession I come gossip with Mary I no come seek your advice Just listen to my story Also forgive my manners I wan light up my kpoli Tell my story to my self The only one who listen Talk to my self Them say I don dey craze Nah why I come confess Like armed robber wey them catch Mary nah only you I tell abeg no let this matter cast Been fighting with my demons now we smoke Igbo together Nah correct guy, with time we got to know each other better You fit run from the past you go run na you go tire Body no be firewood Even Ronaldo go retire No mean to shit for church na belle nah dey purge me I no need your forgiveness Your boy needed the money And once you sell the soul you no dey get am back again Second hand no dey for sale? even Jesus no fit wash away my sin Have got a confession Mary Magdalene Your confessional go tire for my tory Build me a spaceship, take me back to time The future is getting scary and am hunted by the past Mother fucker move on memories remain Just matter of time the future go be past Update wey you hide last last e go still cast The truth will set you free, well I still dey inside the jail Have got a confession Ayy, have got a confession Mary Magdalene Confession Before I confess make I turn my park and lane In peace Nobody know my pain Am just a storyteller I do not complain Music give me platform sing away your pain Nobody dey wash away your sin Say young age we don dey do stunt(My ear nah dey pain me) Kalakuta bring the cuttle size We don dey shoot gun All my nigga trigger lovers And we dey push drugs Never walk alone we live home with the full squad Life go teach you lessons wey dem no teach you for school Or maybe them teach you nah you no put eye for book Kill by sword and die by sword My nigga kill with knife he die by gun All nah transaction, devil no dey do refund (I no come beg for forgiveness) (I come here make we gossip)