See they call me fresh out Jimmasun Jimmasun leleyi Oh na, Zinoleesky lomo yen Never gon stop till I die I know enemies dey try to block my shine And I will never let them waste my time Me steady grinding always have sleepless night Me wan live large make I fly Buy anything me like make I feel alright Me no fit wait underground lift me high Me stand fit on my toes Jah never leave my side Yolo life is Yolo You only gat one life incase you don't know Me no fit to kill myself life is Yolo Na today we see but no one knows tomorrow Yolo life is Yolo
Me no fit to kill myself Life is Yolo Yolo ey Incase you don't know, Incase you don't know Me no fit to kill myself cos life is Yolo Me I get many places wey me wan go And my fans still dey dem dey feel my song o Me I can't stoop so low to be poor oh no Those wey don mess with me wan rogo Take the thing back put it on slow mo No show, me I love you no homo Malodabi enikankan Ishe ni won sho mi mi o showon Dem dey wan me down mio ran wo Gba mike fun mi je kin soro Yolo life is Yolo You only gat one life incase you don't know Me no fit to kill myself life is Yolo Na today we see but no one knows tomorrow Yolo life is Yolo
Me no fit to kill myself Life is Yolo Kosoun ta mu waye life is Yolo You only gat one life to live incase you don't know Take away the pain and the stain no more sorrow Aye yi ole sugbon oni lati lowo Keledami jowo ma ta ko mi o Je kawon to bi mi jere mi o Komo araye matepo sala mio jo mo be Oba aye Tell me what you want from me If you no fit wish me well Enemies dem wan fall me Ori mi ma fi mi le Ota iba yomi oluwa lose Tete damiloun help me open my way