(Yeboo!)
Man, I be working all day my life, make e better
As I dey pray, make You answer
E don tey and time is running faster
(Time is running faster, yeah)
Shebi na only me know as I dey do am
Family dey, I no get cash
And in everything I do, make e go far
Dem say I no dey for their match
I know, but make money enter for me
Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete
(So make everything fit complete)
Mami water dey for my yard
I no fear, guided by Holy Spirit
And make dem no see me dey laugh
I pray to God, say make e dey be (I say make e dey be, yeah)
Say, so many, many things wey dey sup
Na me know as I dey work, I no fall (I no fall)
For this life journey, make I no lost
(Make I no lost many, many funds on time)
Ọmọ ológo, sọ pé òtilọ
Just dey do your things, no send anyone
Lójú ọ'tá mí momá gara sí wọn
(Momá gara sí wọn)
Man, I be working all day my life, make e better
As I dey pray, make You answer
E don tey and time is running faster
(Time is running faster, yeah-yeah)
Shebi na only me know as I dey do am
Family dey, I no get cash
And in everything I do, make e go far
Dem say I no dey for their match
I know, but make money enter for me
Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete
(So make everything fit complete)
Mami water dey for my yard
I no fear, guided by Holy Spirit
And make dem no see me dey laugh
I pray to God, say make e dey be (say make e dey be yea)
Dem say I no dey for their match
I know, but make money enter for me
Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete
(Olumix on the mix)
I have no choice, I should grow up
Life show me worst
At young age
(Yeboo!)
Поcмотреть все песни артиста