Kishore Kumar Hits

Damo K - Oghenedo - Sped Up şarkı sözleri

Sanatçı: Damo K

albüm: Oghenedo (Sped Up)


We go let you know
If you price am oh yea
Cause na every shoe get size
Jejely I de for my yardi ooo eh
And I double six I roll my dice oh eh
If dey like make dey call battalion
And e sure for me and my guys o eh
This life wey we de no b chiss o
And na only the strong dey survive
Yah uh ah uh ah yeah
Doh doh Oghene doh
Uh oh yeah
Doh doh oghene doh
Uh ah uh ah eh
Doh doh Oghene doh
Doh doh Oghene doh
Uh ah
Doh doh Oghene doh
Doh doh Oghene doh
Do do do Olisa do do do
Do do do Oghene do do do
I dey my lane oo dey run my race oo
Oluwa open the gate oo inside the ghetto
Nwoke n'ekwu daaluChukwu
Nwaanyi n'ekwu daalu Chukwu
Maka ife omelu di otutu
Obata osu mpa choi
Mummy anata oyoyo
Ife adigo oyoyo
Icho ifum puta ilo k'anyi mebe mmeme Choi
I want to get rich in milli and buy a Richard mille
My Asa bu Ifenkili she thief my heart Anini
Obulu ife ego kpotem n'ula I no dey dull am
I no be Davido I'm available for dollar
We go let you know
If you price am oh yea
Cause na every shoe get size
Jejely I de for my yardi ooo eh
And I double six I roll my dice oh eh
If dey like make dey call battalion
And e sure for me and my guys o eh
This life wey we de no b chiss o
And na only the strong dey survive
Yah Uh ah Uh ah yeah
Doh doh Oghene doh
Uh oh yeah
Doh doh Oghene doh
Uh ah uh ah eh
Doh doh Oghene doh
Doh doh Oghene doh
Uh ah
Doh doh Oghene doh
Doh doh Oghene doh
Where the Coco
Where the Samba
Oh ah eh
Where the Coco
Where the Ganja
Ah tell Anita make she enter
And over there girl from Uganda
E biri po po di po
Eh ah eh
Ileke to ba ti ja
Ke ya bere Ko
E biri po po di po
Eh ah eh
Ileke to ba ti ja
Ke ya bere Ko
Where the money dey
Na there the me I dey
Steady grinding
Say no holiday
The hustle go pay
Now I dey pray
Oh uh ah uh ah eh
Doh doh Oghene doh
Doh doh Oghene doh
Yeah uh ah eh
Doh doh Oghene doh

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar