Kishore Kumar Hits

Ayox - Oghene Do şarkı sözleri

Sanatçı: Ayox

albüm: Oghene Do


Oh oh yea
Another song for the Gurls dem
Bonjour baby Blownboii
I gat true love for you baby
Ayox again oh
I no go do you wrong baby
And I fit die for you cos I know
Girl you see me and I see you
I know you want me girl I need you too
Don't stop baby continue
There's nothing in this world that I won't do
I know you got a man
E no Dey do you right
Na hin Dey make you sad yea
Shey Na like this e Dey treat you
Girl I even hear say e Dey beat you
Buh you deserve a Guy
Brown skin boy wey no go leave your side
A very good boy wey go Dey your side
Till the end of timeeee
I say Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Girl ya the light in my Life
The love of my Life
Last of your kind
I'll be yours till I die
Omo torewa omotodun bi Oyin
Your Love is so pure shey lo dabi Omi
Pemiloruko kofami nirugbon
Makorin fun e matun pe awon onilu gan
Forever and Foralways
I'll never leave you for one day
Cos Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
My baby true talk I no Dey Flatter you
Give me chance you I go pamper you Ye
Anything wey you want I'll do
One plus one na me and you
I don't want to be your ex boyfriend
You want to know my mother baby let's go there
Girl I'll do anything to make you happy cos
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Sunrise Sundown girl I go Dey
Anything you buy girl I go pay
You told me to leave but I go stay
Cos I don't want no man to take my place
Girl me I Love you
Hard to get like mathematics I go solve you
And anything you need me I'll be there for you
Baby you can call me when you wanna cuddle
Cos I Dey for you baby
And I go Dey pray for you baby ye e
Olomi iyawomi baby eh eh
Oghene do Chineke ah eh

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar