Sometimes my plans don't work Buh I no phor Agba bewe ose eri ko waso Don't believe what you see There's photoshop Omalakisa mi Sima dalaso Down on my knees call on Baba God Cos I trust nobody even your pastor We go try tomorrow if today no work Oun oju mitiri enu koleso When I wear my fake shirt Dem go notice When I Dey depressed Dem no notice So I talk to myself On a lowkey Igi sunmogi Lase gba monkey Mamami ah Gbadura fun mi ah I Dey face sapa When I wan turn superstar ah ah Mamami yah Gbadura fun mi ah I Dey face Sapa And I wan turn super star Mama miyah ah ah ah ah ah Gbadura fun mi ah Otega kan bayi o Otega kan bayi Mama mii ti Gbadura fun mii Say make I turn to Superstar But many times my plans dont work but i no phor Agba tewe oseri make he come talk They never believe in your Dreams till you get famous So the life we be living mehn you can't blame us Wetin my eyes don see enu oni le so I must try tomorrow if today no work Omo alakisa mi ti dalaso Make all the stress wey remain dey go One by One Mama mi ti Gbadura fun mi Say make i turn to Superstar Me i no go be Local Star Mamami ah Gbadura fun mi ah I Dey face sapa When I wan turn superstar ah ah Mamami yah Gbadura fun mi ah I Dey face Sapa And I wan turn super star Mama miyah ah ah ah ah ah Gbadura fun mi ah