Kishore Kumar Hits

Ayox - Pray For Me - Acoustic Version şarkı sözleri

Sanatçı: Ayox

albüm: Pray For Me (Acoustic Version)


Sometimes my plans don't work
Buh I no phor
Agba bewe ose eri ko waso
Don't believe what you see
There's photoshop
Omalakisa mi Sima dalaso
Down on my knees call on Baba God
Cos I trust nobody even your pastor
We go try tomorrow if today no work
Oun oju mitiri enu koleso
When I wear my fake shirt
Dem go notice
When I Dey depressed
Dem no notice
So I talk to myself
On a lowkey
Igi sunmogi
Laye gba monkey yi ah ah
Mamami ah
Gbadura fun mi ah
I Dey face sapa
When I wan turn superstar ah ah
Mamami yah
Gbadura fun mi ah
I Dey face Sapa
Brother This Life Na All of us Dey find money
Buh to make money you need to Spend money
I don't really care if them Dey hate on me
As long as money dey Kosoun tokanmi
Rip to the money wey we dn loss
Make I no see problem wey money no go fit solve
Me I been Dey save up for my future
Cos I no wan go back to the days wey man no fit chop
If dem no hail me I go hail myself
Cos if yawa Dey na me fit save myself
When money no Dey Meself Dey Hate Myself
I go learn from my lessons no go blame myself
Mama mi yah
Mama mi yah
Mama mi yah ah ah ah iye ma ah
Daba dibi dabadiba ah ah ye ma

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar