Kishore Kumar Hits

Moses Bliss - Kabash şarkı sözleri

Sanatçı: Moses Bliss

albüm: Kabash


Yeah
Kabash Kabash it's your own boy Godfrey G to the A D Moses Bliss
For people wey dey do juju ehn God pass them talk say we no go make
Am ehn God pass them Dem go know say power pass
Power God pass them Oluwa power no be man power
We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash
Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are
Taking over we dey Kabash Kabash Kabash sister brother come and see
We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash
Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are
Taking over we dey Kabash Kabash Kabash sister brother come and see
Check we dey rise o (we dey rise o) never to fall down we are taking
Over we dey rise o (no be lie o) we are the sons of God now we know
Who we are from the east to the west north to the south praises of
Jesus go dey our mouth who be that wey dey talk something when
Papa God never talk am no weapon fashion against me wey go prosper (
Amen) surely na goodness and mercy everyday dey follow me I dey waka
Dey Kabash anything wey I do i dey Kabash even demons
Dey fear me when i rababa ehn dem scatter in Jesus name
We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash
Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are
Taking over we dey Kabash Kabash Kabash we go dey Kabash Kabash
Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash everybody come
And see o Kabash Kabash Kabash we changing all names see i dey rise o
Never to come down we no fear any man we dey fear only God o fear
Only God o if he did it before he can do it again o do it again o my
Story don change o I dey speak in tongues o no need to workout cause
He's working for my good o no need to suffer cause your blessings
Sure for me o I just dey count my blessings name them one by one o
And if you look around you see what God has done o poverty go away
When you Kabash depression go go when you Kabash your market go sell
Promotion go come plenty money go come when you Kabash you see that
Breakthrough you dey wait for e go come when you Kabash you that
School ehn graduation go sure when you Kabash
No weapon fashion against you wey go prosper (
Amen) surely na goodness and mercy everyday dey follow you (
Amen) make you waka dey Kabash anything wey you do make you Kabash
Even demons go fear you when you rababa ehn dem scatter in Jesus name
For people wey dey do juju ehn God pass them talk say we no go make
Am ehn God pass them dem go know say power pass
Power God pass them Oluwa power no be man power
We go dey Kabash Kabash Kabash we are taking over we dey Kabash
Kabash Kabash mama papa come and see o Kabash Kabash Kabash we are
Taking over we dey Kabash Kabash Kabash we go dey Kabash Kabash
Kabash we are taking over we dey Kabash Kabash Kabash mama papa come
And see o Kabash Kabash Kabash we are
Taking over we dey Kabash Kabash Kabash
If you get dreams no continue to dey sleep o life too short to be
Sitting on a long thing o give me your ears omo
Make i tell you something to take over you must Kabash
Kamana sound

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar