And they didn't caught me Did they caught me? Odia (Harrysong collabo he didn't caught me) See wait, see Did you see me in the act maybe it's not me There is no evidence jor he didn't caught me If you like go police station report me Na movie i dey shoot here since you didn't caught me My name na chiboy they call me chichi E get this boy wey dey always dash me chinchin Is it because me and them dey always Share things the come dey put allegation on me They didn't caught me There was no caught bros no dey judge me My baka too big na hin make boys dey rush me I get my own emeka begin dey touch me But did you see me touch him back? You didn't caught me Look at these people shey you want to fought me It's like you don't know me ask about me The last soldier that i slapped didn't shot me Na movie i dey shoot here guy u didn't caught me Make una leave me he didn't caught me Abeg leave me jor he didn't caught me Leave me alone jor he didn't caught me Baba for the girls harrysong don't caught me Harrysong remix he didn't caught me My lady wan broke up with me She didn't caught me Monica, who kiss the snickers Who gave the keys to this mister I know say you like labamba But how come na him get the signal And i guess mayor marykay And i hope say you never dance kereke And as from tunde I collabo he caught me And as i dey now The while world wanna caught me Aunty shaggi any question of the day Make una leave me you didn't caught me Abeg leave me jor he didn't caught me Leave me alone na you didn't caught me Na movie i dey shoot here since you didn't caught me I say make una leave me you didn't caught me Leave me alone jor he didn't caught me I use olamide beat here he didn't caught me Na movie i dey shoot here since you didn't caught me Now Wayo wayo everybody don dey caught me Tunde ednut everybody know say you don caught me Baba for the girls harrysong don't caught me Honorable chimobieze come and caught me Sachinapela grizanga come and caught me OG oga mufa you don caught me Oga muizi anayo you don caught me Everybody come and caught me Collabo odia Shout out to bado sneh men Odia