Get your PVC, nwanne get your PVC (Ah!) We are tire of their system, choo your PVC (oDIA) Get your PVC Nwanne get your PVC (Kola) Anyi achoozi their story (Boy) Ngwa your PVC See, P for Peter (seh) V for voters (ije) C for card Get your PVC (oDIA) Nwanne P for Peter V for voters C for card Nwanne Get your PVC (eh) P for Peter V for voters C for card Get your PVC Nwanne P for Peter V for voters C for card (seh) Nwanne Get your PVC No be lie Nigeria jaga jaga E be like paper wey don tire Make we find parker The kind story we dey hear Pass Chinua Achebe Corruption dey chop well E don get belle E never too tey Wey animals collect their share Snake don get office Even get cashier Now the new post they gave us is lazy youth Laptop wey you never press How e wan take booth National assembly suppose get pillow And even sleeping allowance suppose follow The only bill dem dey sign Na to fly their kids Go treat cattarh with private jet for Yankee We get good roads Yes e dey government house The only roads we sabi here na Road safety Na we be giant of Africa, I no doubt We too strong, mtcheew spaghetti Election don dey reach You better shine your eyes You can't fit in their shoe They don dey find your size Like who get kidney problem Na your heart they want So it's time to wise up We've heard enough Say, P for Peter V for voters C for card Get your PVC Nwanne P for Peter V for voters C for card Nwanne Get your PVC (eh) See Look at all the talents that we have (chai) Wasting in the streets, no regards (Kai) See the way we're looking like a chaff (chai) People no dey see water to bath Abi make i talk light? Na prayer request for my church The country dey turn belle Everybody dey purge The rich keeps getting richer While the poor dey die Feed us promises for here Then dey ball Dubai Giant of Africa na story Now, na we be dwarf we be If corruption na woman Then na scarf we be Insecurity and bad roads Na 5 and 6 Politics and promise Be like beer and who dey piss So the youth It's high time we get it right This people left us but now We have to get it right It's not time to complain, let the vote count I know say we get mouth But now let the vote shout See, P for Peter V for voters C for card Get your PVC Nwanne P for Peter V for voters C for card Nwanne Get your PVC (eh) P for Peter V for voters C for card Get your PVC Nwanne P for Peter V for voters C for card Nwanne Get your PVC (eh) Get your PVC Nwanne get your PVC (Ah!) We don tire of their system Choo your PVC (oDIA) Get your PVC Nwanne get your PVC (Kola) Anyi achoozi their story Ngwa your PVC (Boy) Get your PVC Nwanne get your PVC We don tire of their system Choo your PVC Get your PVC Nwanne get your PVC Anyi achoozi their story Ngwa your PVC Kola Odiaa