Yehe... I yo Iyo he eeh Chai Charass si oh hoo En hen (Its yung john the wicked producer) I tel my mama say I dn find i ye.Iyo Wetin I d find Chaii. i tel my mama say i dn see iyo hohoo Say my tomato joss... He Charas si o I dn find o, wetin I d find o chai Charasi i dn see ho o oo I say my Tara nmichaa I yoyo eh. Your mama born pinkin wey pass money Chai chai nwata bu nu omo semo Omalich nne nna ya e hi I yoyo Okwa ife ineme okwa ife ineme Chai omalicha ijim n'oluu Omalicha ijim n'olu oh oooh Se bi you know say you hold me for work Eh eh i don tell my mama sey I don see I yo yo yo wetin i dey find oh oh chai I sey I sey i don see oh oh oh I sey my fruit salad e i ya eh Omalicha i don see i yo yo. Wetin i dey find chai chai I tell my mama sey i don see ooo I sey my chara nmicha I yo yo yo charass sey i don i find I yo yo yo wetin I dey find poo chai. charass sey i don see oooh I sey my fruit salad eh iya eh. i maka nga kpo gi amaka eh eh chai chai. You too fine like gift mana charass go call you nonye eh eh eh. Afa chinomso, why? because i nom nso chai. but you see this ije love na me and you ehhhhh you uuuhhh. i don tell my mana sey i don see I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. charass sey i don see oo I don see oo i sey my fruit salad eh iya eh. omalicha i don see eh! I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. I tell my mana sey i don see oooh chai, i sey my tomato jos eh I yo yo yo ije. rain nomix aaah