Kishore Kumar Hits

DjMondo - Owoniko şarkı sözleri

Sanatçı: DjMondo

albüm: Somewhere in OJ City


Am a moving train
Me I no dey tire
When I get the money
My head dey inspire
Hustle ko ji
Make you no go sleep for bustop
Hustlez Ko ji
Time no wait for no man
Otedola dey find money
Dangote dey find money
Opa six dey find money
Why me I no go find money oh
Owo ni koko
I hustle ti my sweat dey drops
Owo ni koko
I hustlez ti I get the money
Mama mi bee ni ile
Tti mo fe toju
My landlord dey for my gate
Wey dey knock my door
Man must hustle
Before man go chop
If you see me drive my benz
Make you know sey he no easy
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko
Money talk bull shit who
Owo dey mawu mawu
Me I dey pray everytime
Make baba God bless my hustle
Money for my hand
Yansh for the ground
She go whine for the doe
She go move for the doe
Hustle sha you know
If you want to live in a mansion
Hustle make you blow
Fast money and fast cars
Adura agba
Adura mi agba
Owo wo le ya pa ya pa
Owo wo le ya fu ya fu
Owo oh oh oh
'Am a moving train
'Me I no dey tire
'When I get the money
'My head dey inspire
'Hustle ko ji
'Make you no go sleep for bustop
'Hustlez Ko ji
'Time no wait for no man
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko
Hustle sha you know
If you want to live in a mansion
Hustle make you blow
Fast money and fast cars
Adura agba
Adura mi agba
Owo wo le ya pa ya pa
Owo wo le ya fu ya fu
Owo oh oh oh
'Am a moving train
'Me I no dey tire
'When I get the money
'My head dey inspire
'Hustle ko ji
'Make you no go sleep for bustop
'Hustlez Ko ji
'Time no wait for no man
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko
'Owo owo ni koko oh
'Owo owo ni koko

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar