Been on my grind I stay believing Fight for my life cos it's my season It was cold outside now it's freezing This world go hear my rhythm Dem go hear my story o Timbun with the Melody I suppose get award for wetin my eyes don see o (see o) You go dey do like say na you dey pay my bills o I never blow you dey beef me na na When I don blow you go free me no no I cannot stop to dey feel me yeah yeah O le ri mi ri mi no no no Ranju ranju ranju ranju Won ma ranju ranju ranju ranju na na na Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah And I've been working (Working yeah yeah yeah yeah) And I've been chasing (Oluwa gbe mi soke ya ya ya) My dreams will come to pass (Boy Twish) My music here to last Na na na na Igba lonigba n lo igba akisa ti logba ri Lodifa fun Azul to n gara si Jameson Story time with Alaga Make una dey listen Ali went to school yeah Ali was a prefect He had a lot of prospects Tunnel vision dey there But sapa dey present, dey observe ihn progress Mama was a trader but papa no dey there Ali follow sporty bet say 2 odds ma save e Atletico ja ticket Gobe inside HK Owo school ti wogbo bayi Mr Bayo well done Igi da eye fo Back to the trenches His back against a brick wall Depression tin set in Omo oro fe give up Opelope opolo Ali oba ti bodo lo Omo lomo bounce back O fun sapa ni smack down, fi 30k gbe 3 odds And based on believe seh Ali is now outside Ranju ranju ranju ranju Won ma ranju ranju ranju ranju na na na Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah Ranju ranju ranju ranju Won ma ranju ranju ranju ranju na na na Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah Oluwa cover me Oluwa cover me yeah yeah yeah Been on my grind I stay believing Fight for my life cos it's my season It was cold outside now it's freezing This world go hear my rhythm Dem go hear my story o Timbun with the Melody