Hmm-mmh-mmh It's Omawonder baby Eh-eh yeah Diamond wey don turn preacher Positivity wey you dey preach But if my people start to find their finger Shey no be Switzerland wey you go reach? Why you come dey hate on top my matter Shey no be the truth I talk na na Gateman wey turn minister With certificate wey we no see Can't you see With all these things you dey do Tell me why I go dey fight with you Tell me why I go dey fight with you oh no Can't you see With all these things you dey do Tell me why I go dey fight with you Tell me why I go dey fight with you oh no Mr. Sinnerman don't you know Say we all na criminal Don't you know? Look how we doubt you Just look how we doubt you Mr. Sinnerman don't you know Say we all na criminal Don't you know? Look how we doubt you Just look how we doubt you Most of dem dey talk say I dey talk shit But na all of them know where I dey go oo And even if you try, you no fit stop me As e be na so I go dey talk am oh Rocks on, rocks on, rocks on, rocks on, rocks ah Steady stacking money in the bank oo But my people dey for street and dem dey suffer And your children dey abroad and dem dey flex Can't you see With all these things you dey do Tell me why I go dey fight with you Tell me why I go dey fight with you oh no Can't you see With all these things you dey do Tell me why I go dey fight with you Tell me why I go dey fight with you oh no Mr. Sinnerman don't you know Say we all na criminal Don't you know? Look how we doubt you Just look how we doubt you Mr. Sinnerman don't you know Say we all na criminal Don't you know? Look how we doubt you Just look how we doubt you Mr. Sinnerman don't you know Say we all be criminal don't you know Look how we doubt you Just look at you yeah Eh-eh Mr. Sinnerman don't you know (Sinnerman don't you know) Criminal don't you know Look how we doubt you (Tell why I go dey fight with you oo) Most of dem dey talk say I dey talk shit