Ayo baby oh
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar, oh
Ahn, ayo baby oh
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
I say before-before, no be love I dey reason
Tell me why I go reason
Say na your love wey go free me
Baby, I can't believe it oh
All the winchy-winchy wey dey try to defeat it
I tell them, they can't believe It
It's finally my season, and I just cannot resist it oh
I no beg for gold, I no beg for money
It's your love that I'm wanting
Your true love and affection, ah-ah-ah
I no beg for gold, I no beg for nothing
This love I can't deny it's true
'Cause baby I'm in love with you (I'm in love with you oh)
So I say "My baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh"
So I say "My baby
Your body na him I wan kolobi
Bad belle dem dey jealousy
But omo no time for notice me oh"
Ahn, wellu-wellu, wellu-wellu
Love you wellu-wellu, wellu-wellu
No matter the weather, baby
I go dey love you wellu-wellu oh, ah
Wellu-wellu, wellu-wellu
Love you wellu-wellu, wellu-wellu
No matter the weather, baby, ah
Wellu, wellu, wellu, you dey sweet my belly, yeah
Wellu, wellu, wellu, you dey burst my medu, eh
Who way we no fit to make am (shege)
God punish, devil na liar (waka)
Fire pass mountain of fire (fire)
We're getting better together
Forever you and me
Boy your love's enough for me
Obukwa love ngeri
Well, of course ngeri
Hmm, I get tangerine
Boy your love's enough for me
Your body I wan kolobi
Your body I wan kolobi oh, eh
Wellu-wellu, wellu-wellu (well-well eh)
Love you wellu-wellu, wellu-wellu (well-well oh)
No matter the weather, baby (well-well eh)
I go dey love you wellu-wellu oh-ah
Wellu-wellu, wellu-wellu
Love you wellu-wellu, wellu-wellu
No matter the weather, baby, ah (oh, no, no, no)
Wellu-wellu, wellu-wellu (no, no, no)
Love you wellu-wellu, wellu-wellu (eh)
No matter the weather, baby
I go dey love you wellu-wellu oh, ah
Wellu-wellu, wellu-wellu
Love you wellu-wellu, wellu-wellu
No matter the weather, baby, ah
(Ayo baby oh)
(Make I vibe with my guitar)
(Make I vibe with my guitar) Yemi Alade
(Make I vibe with my guitar, oh)
(Ahn, ayo baby oh)
Omawumi (make I vibe with my guitar)
Omawumi (make I vibe with my guitar)
(Well-well eh)
(Well-well eh)
Поcмотреть все песни артиста