Kishore Kumar Hits

Mr. 2Kay - Ladder - Remix şarkı sözleri

Sanatçı: Mr. 2Kay

albüm: Ladder (Remix)


Beat
Iyeee yoo yoo yoo
Oyolima
Ye, hehe
Mamama
2kay nwa mama
Ebee
No fall the ladder wey you take climb am
No fall the ladder wey you take reach am
One day you go need am o you go need am
One day u go need am, when you wan come down
No go fall the ladder wey you take reach am
No go fall the ladder wey you take climb am
One day u go need am oo you go need am eh
One day u go need am when you wan come down
I want to tell una a story now (akuko uwa)
About a girl calli Gloria
The finest girl for the area
Because of that she come dey do area (getaway You)
Her mama talk one, she talk two neighbours beg am e don do
She big pass her mama to handle
Her mama shout she shout back
Gloria vex begin pack
Eh! after many many years of hustle
Gloria became successful
But she was never peaceful
So she came back to area (agaracha must come back)
To beg for mama forgiveness
Eh! but mama no deyyyy eh!
Mama don go oo chai
No fall the ladder wey you take climb am
No fall the ladder wey you take reach am
One day you go need am o, you go need am
One day you go need am, when u wan come down
No go fall the ladder wey you take reach am
No go fall the ladder wey you take climb am
One day you go need am oo, you go need am eh
One day u go need am, when you wan come down
I thank God for my life my family and friends
I thank God for my fans wey support my music
My brother imakwa when I start, I was 13 years old
Iheanyi Odo na my mentor o (oyolima)
Ezechiokike bia nulo onum
Onye chukwu gozili mmadu apughi ikocha
Okuko anaghi echefu onye furu ya odu na udu mmili
Echefuna brother
E Flavour nwa mama
No fall the ladder wey you take climb am
No fall the ladder wey you take reach am
One day you go need am o, you go need am
One day you go need am, when you wan come down
No go fall the ladder wey you take reach am
No go fall the ladder wey you take climb am
One day you go need am oo, you go need am eh
One day you go need am, when you wan come down
Ewo charly when you no get
Na me be your guy, wey get your back
When you dey lack, charly relax cos I get love for you
So take my little make we share
I no believe as things change for my guy
My guy change am for me
'Cause you make small money
You come dey temo for you
You go Dubai you come back dey fune for me
Dey show me duriz dey give me levels
Oo yea oo yea oo
Never forget your humble begining
Never forget people wey help you
Wey support you eeh
No fall the ladder wey you take climb am
No fall the ladder wey you take reach am
One day you go need am o, you go need am (you go need am oh, ị gaa achọ ya achọ)
One day you go need am, when you wan come down
Brain on the mix
E flavour nwa mama
2kay nwa mama
Osi gini melu

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar