Kishore Kumar Hits

SkallyBoi - Alujo şarkı sözleri

Sanatçı: SkallyBoi

albüm: Made Out Of Trenches


Thank God for the grace wey I dey receive
Without your grace weytin i for be (Oh oh)
Bad belle dey vex, so i say make dem chill
(Oh oh oh oh)
Everyday this grace is getting extreme
(Oh oh oh)
Shey majo ti ba lalujo
Tiba lalujo
Shey majo tiba lalujo (Wo wo woa) ehh
Shey majo tiba lalujo
Tiba lalujo
Shey majo tiba lalujo (Wo wo woa) ehh
I be small boi wey dey do big things oh yeh
I be small boi with a bigger dream oh
No be by my power, say na God I get oh
(God I get oh)
Shebi na your grace wey I just dey see oh
Ehh say, I dey thank God for the blessings everyday
For your mecry everyday
Say Bhad boi dey thank God for grace I dey see oh
For your blessings everyday
Thank God for the grace wey I dey receive
(Oh oh oh oh)
Without your grace weytin i for be (oh oh)
Bad belle dey vex, so i say make dem chill
(Oh oh oh oh)
Everyday this grace is getting extreme
Shey majo ti ba lalujo (Lalujo)
Tiba lalujo
Shey majo tiba lalujo (Wo wo wo woaa) ehh
Shey majo tiba lalujo
Tiba lalujo
Shey majo tiba lalujo (Wo wo woa)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar