Kishore Kumar Hits

G5 Project - Gratitude şarkı sözleri

Sanatçı: G5 Project

albüm: G5 10th Anniversary Best


Many many things wey Dey sup for my life
I talk to my God make he show me way
Above everything i thank God for my life
Many many things wey I no fit shalaye
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer
Many things wey don sup
Melogan ni mo fe so oo
Ni mo fe so ooo
Eh
Olorun oba mi sheymi loomoo OLOGO
Maje kin lo lofo
Sheymi o lolowo oo
Alaragbaida
Ki re mi ma fo mi da
I know wan know sapa
Make I fit Dey buga
Alaragbaida
Ki re mi ma fo mi da
I know wan know sapa
Make I fit Dey buga
Many many things wey Dey sup for my life
I talk to my God make he show me way
Above everything i thank God for my life
Many many things wey I no fit shalaye
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer
Wanna tell myself that I made it
All this challenges yeah I face it
Ola Oluwa lo gbe mi de bi
Kill my Goliath bi ti David
Brought my brothers in I can't fake it
All I wanna do is make money
Make I tell mama don't you worry
I know ama shine he sure for me
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer
Me I no go tire
Cux me I no one suffer
All my guys dem don Dey para
Baba God answer my prayer

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar