Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Ta ta ta ta Hit Boi Idahams Bad guys in the building Ah ah ah ah E yeah e If you get too much dem go say you dey press o If you fine too much them go say you be gay o And If you hustle o dem go say you dey run street If you get too much dem go say you do jazz o But you no say talk is cheap You know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay my bills But you say talk is cheap o You know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay bill my bills Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire O make I know wetin concern you for inside Why your own you no dey mind Why your friends gather dey dey talk about Somebody child And small time you go find what you talk say you dey find Sho' mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi (you see your life) Don't say my name unless say all na facts And no dey call me there's nothing to talk about I told you what I charge When you go sort am out If we go talk for phone na to tell me you drop alert Why you no dey satisfy when it's not your life? Oga, can you be more Christian than Jesus Christ? (I wonder o) If you no gossip person matter, will you die? Abi iwo o ri b'awa Shey n shine nibi bayi You know why? I drink water and mind my business o That be my skincare routine o Here comes the man on fire Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Na so this life dey be When you dey hustle dem no dey see Na when you won flex dem go dey see Dem go dey start to do jealousy Na so dem change am for my paddy Because e getting too much money But na them talk say youth lazy And their children dey over sea When you dey cruse that your ride o Dem go stop you for road o Say o Anything for the boys Anything for the boys Ye ye ye When dem see you club o As you come start to pop o Dem go start to harass o Chinekeme e ye e If you get too much dem go say you dey press o If you fine too much dem go say you be gay o And If you hustle o dem go say you dey run street If you get to much dem go say you do jazz Hit Boi Idahams o GRAFTON baby