Awon Yahoo boy, awon al'anu tin won Amo, werey niwon t'oba ti cash out Sugbon, awon politician Ekan l'arin odun merin l'awon shey giveaway ti won (aye) She'eri, Yahoo boy, eyinbo l'ohun ma ngba Politician (yeah), ara ilu l'oma ngba She'eri bahun, oyinbo Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit You gats get small taste for the proof And big room still dey to improve Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit My guys sef dey stuck in a cycle 'Cause dem been no make way for the youth Na wetin monkey see na hin do (na hin do) The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) You gats get small taste for the proof (for the proof) And big room still dey to improve (to improve) Na wetin monkey see na hin do (na hin do) The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) My guys sef dey stuck in a cycle (in a cycle) 'Cause dem been no make way for the youth (for the youth) All the sins of my popsi (yeah) I repeated them once (yeah) Then I repeated them again Why I go take life sufri (sufri) Wey everything wey I want (wey I want) Go land me on top CNN Politicians for my country (country) They take away all our funds (all our funds) They make crayfish bend Na why no matter what it cost me (no matter) Man, I go get that money (that money) I wan be in the Benz I wan pull up in a whip like skrr Look me for my eyes and my heart no fear (yeah) I'm from a place called The Land of the Tiff, where If your soul loss, bros we still no care (no care) We protested like, "Please don't shoot us" And the government shot us right there (right there) I need champagne just to hide my pain (my pain) I need some ice just to hide my hurt (my hurt) Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) You gats get small taste for the proof (for the proof) And big room still dey to improve (to improve) Na wetin monkey see na hin do (na hin do) The tree no dey fall far from the fruit My guys sef dey stuck in a cycle 'Cause dem been no make way for the youth Na wetin monkey see na hin do (na hin do) The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) You gats get small taste for the proof (for the proof) And big room still dey to improve (to improve) Na wetin monkey see na hin do (na hin do) The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) My guys sef dey stuck in a cycle 'Cause dem been no make way for the youth, yeah For the labour of our heroes past (past) I go pour shayo comot my glass (my glass) Green white green (green white) I go blend with the snakes wey dey for the grass (for the grass) Man you no need to ask (prince) Nigerian prince, man, I'm up to the task (to the task) I'm a product of the past (of the past) I'm a product of our recession, the market just crashed Dollar just reach five H and my guys dey H And the thing dey pain my soul (my soul) How I wan run my race When you off my lace and you want comot my soul (my soul) Devil wan give me chase I pick up the pace, I dey on this lonely road (lonely road) I no get time to waste, no time to wait Harmattan, 'cause this life is cold Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit (from the fruit) You gats get small taste for the proof (for the proof) And big room still dey to improve (to improve) Na wetin monkey see na hin do (yeah) The tree no dey fall far from the fruit (yeah) My guys sef dey stuck in a cycle 'Cause dem been no make way for the youth Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit You gats get small taste for the proof And big room still dey to improve Na wetin monkey see na hin do The tree no dey fall far from the fruit My guys sef dey stuck in a cycle 'Cause dem been no make way for the youth, yeah It's the same way Dangote or Otedola or Buhari Or Osinbajo can not sit next to me And act like they're doing something, you know It's the same way you as a young person commiting crime Can not sit and act like you're doing something if you're not Say, sit down next to me that to me and act like you're, you're a noble person