Kishore Kumar Hits

Tena Tenpo - Pattern şarkı sözleri

Sanatçı: Tena Tenpo

albüm: Color Blind


I woke up thinking nobody loves me
Cos nobody dey call me
But when i think about it nobody owes me shit
Nobody, not even my mommy
Bros only call if na money
It ain't funny
If you no get money, then it's sorry
They look at you funny
For lagos where I come from
Even man na Boss for him bus stop
Leave am bros abeg shun
Ko s'aiye, sare Ja won le for their junction
Abi make we talk about election
Corruption na the way wey them dey function
Them go package then go sell us off for Auction
Chop our money, chop our girls in the bum shot
Alaye dem go come dey code like say na cruise
Don tire for the lies, know you see it too
But for now me gon dance je ki ori mu
No fit come dey answer questions like interviews
Awusubillahi when I pray
Make rabba dey like each dey
No fit come dey fool around like say I no get plans and
Working for the good life
Praying for the long life
You know what it look like
Hoping that I don't die
Make my mama no cry
I know one day we go dey alright

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar