Kishore Kumar Hits

CDQ - Laide şarkı sözleri

Sanatçı: CDQ

albüm: Laide


Woss
Yeah yeah in the buildin'
Won pe e
Laide carry my belle follow Wizzy go (Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Oba Goal go (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
You want to leave me 'cause you want to fornicate (woss)
You buy me soap for house make I dey masturbate (ha ha)
Biko, my naija people, wetin dey occulate oh? (won pe e)
Na so so the same olosho we dey patronate
Shout out to my Aboki for the golden circulate oh
How many, many, many men wey don penetrate? (gbe gbe)
Laide carry my belle follow Wizzy go (Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Oba Goal go (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
Ano Lokoja l'apata ni jara
Iwo lo shee, iwo lo n para
Won ga Robben bi'de pelu noddin'
Gbogbo 'Mule le mo, omode o na bi
Won gbo ri e koja bi eni mosalasi
O tun mo awon to n ta burantashi
Awodi gbe nkan mi, na so so lashin'
Eyele ntiri, nitori e mo fasi
Emi gan "mi casa su casa"
Do me, I do you, ma pee pasa pasa
Lo bere mi lowo Cash Waley
Awon maami wole, jade bi vale
Laide carry my belle follow Wizzy go (Laide)
Laide carry my belle follow Davido go (Laide)
Laide carry my belle follow Oba Goal go (Laide)
Laide carry my belle follow Peller go (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo j'oju mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
Laide, ma lo yo'yun mi oh (Laide)
It's Pyramix
Shout out to all my men dem
Prince OJ
Prince Williams Onwa
Shina Peller
Oba Goal, o por

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar