Feel am o, feel am o, feel am o
'Cause you must to feel am o
Dem no born you well, you must feel am o
We be the baddest in this b- (I told y'all)
We be the baddest in this sh- (I told her)
Ain't nobody do it like we oh, na, na
'Cause ain't nobody kill it like we o, oh, no
As I dey vibe, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
As I dey sing, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
Any song wey we drop, you must to repeat am o (feel am o, feel am o)
Anything we do, you must to feel am o (feel am o)
Oh, no, you must to feel am o
Hey, it's about to get really, really real
I'm about to say stuffs you really gon' feel
And I'm about to kill every other rapper for a hundred naira bill
Ayy,, I know say e hard o, Naija economy e bad o
Ain't got a Lambo Gallardo
But if you put in work, you could be sitting in the Prado
First, give me light make I charge o
Na hustle I dey hustle, no be jazz o
See, me I no dey brag, so when they tell me I'm a savage
I be like "Emi-nah-doh"
But that's light work, Loose told me to be nice but
If your girl got a nice butt, I'ma stick it in and go deeper than a knife cut
She go feel am (she go feel am), abi she no go feel am? (She go feel am)
You sef you go feel am (feel am), abi you no dey feel am? (You must feel am)
You must feel am (feel am), you go feel am (feel am)
Abi you no dey feel am? (You must feel am)
(You must feel am)
As I dey vibe, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
As I dey sing, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
Any song wey we drop, you must to repeat am o (feel am o, feel am o)
Anything we do, you must to feel am o (feel am o)
Oh, no, you must to feel am o
It's all about the hustle these days
Everybody moving like a crook these days
No be by who sabi book these days
Boys no dey buy food, na to cook these days
But keep it on a low these days, HIV dey the streets these days
STDs steady blessing Gees, guys no dey go raw
It's too risky these days (mm)
Show me your friends and I'll show you who you are
I no get friends, you can't tell me who I am
I no get Benz, but I can show you to my car
I no get girlfriend, so keep our lady afar
I just pay rent no dey ask me how far
I no dey do runs girls, no dey show me your bra
I no come here to dey form superstar
Guy, please just show me the bar
We be the baddest in this b- (I told y'all)
We be the baddest in this sh- (I told her)
Ain't nobody do it like we, oh, no, no
'Cause ain't nobody kill it like we o, oh, no o
As I dey vibe, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
As I dey sing, you must to feel am o (feel am o, feel am o)
Any song wey we drop, you must to repeat am o (feel am o, feel am o)
Anything we do, you must to feel am o (feel am o)
Oh, no, you must to feel am o
Поcмотреть все песни артиста