Kishore Kumar Hits

Yung L - Pressure (feat. Sarkodie and Jaij Hollands) şarkı sözleri

Sanatçı: Yung L

albüm: Better Late Than Never (BLTN)


Oya oya now oya
What else
The undisputed champion
Ongwa ongwa now ongwa
Mr Marley on deck
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure Ah bwoi
She be Jackie chan with the kick(waya)
Shey na Bruce Lee with the moves She be lagbaja in the mask
Have a song for the reggae and blues
Shey na port Harcourt wey we jam Wey she start
To dey rock my jam Everything shut down cap a set
I go make u hala and sweat
And I be young ekwegu (ekwegu)
And me lay lay bu(lay lay bu) Anywhere we dey demma hump and scream
And the girl dem sweet able (sweet able)
All the men dem available (available)
And the way way bu(way way bu) Anywhere we dey
Demma jump and shout
Demma know say we all able(all able)
Ah bwoi mummy say.
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure
Cause pressure
(What else) ah bwoi
Girlie your body bad oh (pressure) Gimme soso
Yes sir
Gimme the dirty dance
Nobody get the key e be only me dey enter
You don't know
We go collabo
Gimme dig I no be on of those
Now break it down for me
Calabar
Manabar
Please get the watchie ready
... Ah
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure
Pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me
Me i want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure
Pressure
Whine and move and cause
Pressure pressure cause pressure ah bwoi
>Jaji Hollands

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

CLRS

2022 · mini albüm

Jo

2022 · single

Benzer Sanatçılar