Mix Naija Entertainment Ah, skrrr Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me They keep callin' me (me, me, me) But I no dey pick (pick, pick pick) Every single day we give God the testimony Whether they like it or not (not) Say na we dey lead Lead oh-ahh (lead, oh-ahh) For life For life Me and my guys we no go manage oh Everythin' you see no be package oh We dey the same book not the same page oh For life For life Me and my guys we go shut it down Me and my guys we go paint the town Yo-yo-yo-yo For life (lo-lo-lo-lo) For life (le-le-le-le) Spotlight (lo-lo-lo-lo) Limelight (yayy-yayy-yayy) For life (lo-lo-lo-lo) Spotlight (yayy-yayy-yayy) For life See, don't call me your paddie 'Cause my paddie know me well Araye e gba mi (e gba-gbami) 'Cause everythin' dey talk no makin' sense Won wa wa They comin' too close, make dem stay back Won Ie-Ie-le-le, won Ie ba You fit chop knuckle, I no dey shake hands Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me They keep callin' me (me, me, me) But I no dey pick (pick, pick pick) Every single day we give God the testimony Whether they like it or not (not) Say na we dey lead Lead oh-ahh (lead, oh-ahh) For life For life Me and my guys we no go manage oh Everythin' you see no be package oh We dey the same book not the same page oh For life For life Me and my guys we go shut it down Me and my guys we go paint the town Yo-yo-yo-yo For life (lo-lo-lo-lo) For life (le-le-le-le) Spotlight (lo-lo-lo-lo) Limelight (yayy-yayy-yayy) For life (lo-lo-lo-lo) Spotlight (yayy-yayy-yayy) For life Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me They keep callin' me (me, me, me) But I no dey pick (pick, pick pick) Every single day we give God the testimony Whether they like it or not (not) Say na we dey lead Lead oh-ahh (lead, oh-ahh)