I say they call me orezi I say they call me zamani How u gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless How u gon hate a nigga wey God don bless Wey God don bless No matter how hard you try youu can never stop we (you can never stop we) No matter how hard you try you can never stop we (you can never stop me) Cuz i be jesus pikin (hey, oh, hey, oh) omo i be jesus pikin (hey, oh, hey, oh) Driving round town in range rove me i no send nobody oh Bad belle people make una lay low Jehova dey by my side oh Back then dem be say orezi no go blow But right now na we dey run show