Yeah Oh oh woa woa Yeah, yeah yeah Na na na na na Yeah, yeah Everybody lo ti ra ka 'Cause they want get this money Omo na this money Wey dey make some boys dey para Dey no care about clean money 'Cause you wan pop Champagne Rose ki awon girls ko Ma gbo ri wole Ko ma sha na wole Ta na wole And the people sef Them be problem see Them go dey sare wa When your life don dey better o When you dey suffer Them no reason your matter ye Them go dey run come Them wan collect the money o Them no even wan even know How you take get the money Yeh eh We dey see am everyday for instagram o All this small small boys Wan blow by force o Them go do ogun owo Come dey bark like dog o Ikunle abiyamo Oh my Lord o yeh Nkan to se ti lefi jo o Gbo gbo araye must know Kilode ti efi duro si nu Ghana must go Party ti tan gbo gbo wa ka wa ri Olosho te gbe Pariwo pata mi So ri oti spoil oti baje (easy easy ma pa mi na) O lo ra bread Ofi je igbe Nitori owo oti maya Omo kekere oti yan yan