Deep thoughts inna me head I no fit explain o Wey dey make I siddon for here Just dey bone my face oh If I fit tell you Wetin dey my mind Shey you fit to understand and empathize (With me) Many I dey write To get myself straight Many dey coincide (hmm) I no know Wetin I go do Who I go follow yarn follow talk to People dey mezebu But na God fit to make a man follow through Because I dey plan I dey plan I dey plan for my head everytime I dey do many things worth my while But which one e go profit a man Na the one I dey find Kele dey my mind For the future na me go provide As a man gats to work and to grind For better bed wey my mama fit to lie down pon For this one wey I really want to do Anytime you fit to rise and fall I no want dey do Dey do something wey person no go derive joy from Wetin man fit to do like this 'Cause last last na my head e go fall on top o Na my head e go fall on top Deep thoughts inna me head I no fit explain o Wey dey make I siddon for here Just dey bone my face oh Eleleleya Deep thoughts inna me head Wey dey dey test my faith o Wey dey cause make I feel am for chest Wey dey burst my brain o Eleleleya Me na fit to feel am Me na fit to feel am Me na fit to talk Eh Yeh yeah Me na fit to weep ah Me na fit to weep ah Me na fit to stop Eleleleya Me na fit to feel am Me na fit to feel am Me na fit to talk Eleleleyeh yeah yeah yeah Hu woah woah Hu woah woah woah woah Dso-uo-uo Deep thought inna me head I no fit explain Why me a feel this way Me say to jah pray he take my pain Heal up my heart, save me from disdain Me nah fit to feel am Me nah wan reason am My heart e dey kill am Me nah fit to stop Feel fire fi me head top Bad man nah finna mess up Demons tryna pull me down And I'm losing now but I'm fighting I-I-I Drink some agor to cool me down 'Cause me nah wan lose it now Li-li-li-light up No time me ready wise up 'Cause the money make me rise up So me gon go through this life and through the fight Cause last last man wan dey alright Oh uh oh Deep thoughts inna me head I no fit explain o Wey dey make I siddon for here Just dey bone my face oh Eleleleya Deep thoughts inna me head Wey dey dey test my faith o Wey dey cause make I feel am for chest Wey dey burst my brain o Eleleleya Me na fit to feel am Me na fit to feel am Me na fit to talk Eh Yeh yeah Me na fit to weep ah Me na fit to weep ah Me na fit to stop Eleleleya Me na fit to feel am Me na fit to feel am Me na fit to talk Eleleleyeh yeah yeah yeah Hu woah woah Hu woah woah woah woah Deep thoughts inna me head I no fit explain o Wey dey make I siddon for here Just dey bone my face oh Hu woah woah woah woah