Kishore Kumar Hits

Wizboyy - Odiro Easy şarkı sözleri

Sanatçı: Wizboyy

albüm: New Face Of My Story


Way uh way hey hey
Wey uh wey hey hey
If I no fit choper good I no mind
Cause your is love so true and so kind
People just call me mugu that i m blind
Everything in night I think of you
All I wanna do is be with you
I no know where I for dey today
The way wey you dey do me
I no fit repay
Say
I no know where I for dey today
The way wey you dey love me
I no fit understand
My odiri easy eh
Odiri easy eh
My odiri easy eh
Way uh way yeah hey
Wey uh wey yeah hey
I spent nine months for my mama room
Na so you be the pamper
You make I for no wound
It getty plenty race
Wey i be just to face
You say lie lie
This my pikin no go die
Wetin make you love me
I now know
Make her tell me
I don really know why o
You been afraid of father
Love her
You are more than able yeah
I no know where I for dey today
The way wey you dey do me
I no fit repay
Say
I no know where I for dey today
The way wey you dey love me
I no fit understand

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar