Sobo, sobo lo sobo, sobo lo
Ayy-ayy-ayy
Sobo, sobo lo sobo, sobo leleyi
No-uh
No time for lazy man
No time for broadcast
Na so dem say-e
No-uh
No Surulere
No Olorunshogo
Ah-ah-ah-ah
Dem say I be your zombie
Follow you just like dondi
I talk like Dende Cerelac
Me I just be like camouflage
K'akaki eku ma je sese
A fi s'awada danu ni
Oju to ti r'okun
E le beru osa mo oh
Bi iresi ba n pakuta
Enu oni bara ko laoti gbo
Whatever you sow, you shall reap
When you make mistake, you say na devil
Money wey you make, give to devil
Bag wey u wear, wear for devil
Na u no wan pure, no be devil
Yi o ba iyalaya liar devil
If no be love, wetin I for dey here to dey do?
Sobo, sobo, sobo
Awon sobo lo'le yoko
If no be love, wetin I for dey here to dey carry?
Sobo, sobo, sobo
Awon shobo lo'le yoko (sobo lo'le yoko)
E ma lo'le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (sobo lo'le yoko)
E ma lo'le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (a o ja mo oh)
Ko easy f'ole
Sho ma easy f'awon ta n shisey e, ayy-ah, ayy-ah
Emi ma jissy sissy choco milo oh
Baby that time I dey lay low oh so, uhm- uhm
If no be for love, you think say I go dey here?
Na no know, yeah-yeah, uhm-uhm
Can't keep foolin' myself
I'ma keep fallin' in love deeply with you
Uhm, she don't even know why why he-e-a-lin'
I need some spiritual he-e-a-lin'
And it's killin' me-e-e-e
Ohh-bah, hmm
Ife ti mo ni si e po, o por-por, o por, o por baby uhm
Lat'ojo yi, o shin-o fi mi shey, o fi mi she'ranu
O so pe mumu le mi, o so pe mumu
If no be love, wetin I for dey here to dey do?
Sobo, sobo, sobo
Awon sobo lo'le yoko
If no be love, wetin I for dey here to dey carry?
Sobo, sobo, sobo
Awon shobo lo'le yoko (sobo lo'le yoko)
E ma lo'le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh (sobo lo'le yoko)
E ma lo'le yin, a o ja mo oh, a o ja mo oh
Swaps
Swaps
Поcмотреть все песни артиста