Ahah let's go Ah eh Ah Ah eh Ah Ah eh Ah Yes o (ewooo eh) Style Plus io (ewooo eh) Mekoyo (ewooo eh) We don come again io (ewooo eh) Trust in God ehh Believe in God ehh Trust in God ehh Omo believe in God ehh Na only God know who go make money o (Na only God know, na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know, na only God know) E know when u dey suffer ewooo eh E know when u go hammer ewooo eh Anything wey you get make u thank God o ewooo eh Anything wey you want make u ask God o ewooo eh My people take heart io We know say sometimes e dey hard io Weda you dey naija or overseas io We know say to survive no easy ooo Some people wan go school io But dem no get money, dem dey road di suffer People wey go school io wey suppose get money Follow dey road di rough'am But if you believe in papa God io Job and money go soon come io You go stop to dey cry and start to laugh io In God's time cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know, na only God know) Na only God where you u di make money o (Na only God know, na only God know) E know when u dey suffer ewooo eh E know when u go hammer ewooo eh Anything wey you get make u thank God o ewooo eh Anything wey you want make u ask God o ewooo eh My people make wona hear me o Cuz the way wona dey do e don dey fear me o You dey see the money wey ya brother get io You come dey jealous, di shokoto and shert io Some people wan confuse you o You go see their money, run start to hustle No allow dem use you o Dem go play you cornie, turn start to curse you But if you believe in papa God io Bad bad people dem go all run io You go stop to hustle and start to bubble o In God's time cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know, na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know, na only God know) E know when u dey suffer ewooo eh E know when u go hammer ewooo eh Anything wey you get make u thank God o ewooo eh Anything wey you want make u ask God o ewooo eh (Eyooo eh) if you believe in God eh (Eyooo eh) follow me sing eh (Eyooo eh) everybody come sing along eh Ohoo Trust in God ehh, believe in God ehh Trust in God ehh omo believe in God ehh I know what's going on in your mind You think you're running out of time Your friend's got a house and a flashy car You feel you're so so far behind But as the bees di produce their honey eh Na so you go make your money eh And if you trust in God Omo he will take you to the top Omo celebrate and dance io Don't let anybody change you oo Na only God di get get io Cuz na only God know Na only God know who go make money o (Na only God know, na only God know) Na only God where you dey pain body o (Na only God know, na only God know) E know when u dey suffer eyooo eh E know when u go hammer ewooo eh Anything wey you get make u thank God o ewooo eh Anything wey you want make u ask God o ewooo eh Anything wey you get make u thank God o ewooo eh Anything wey you want make u ask God o ewooo eh Ewo eyo (ewooo eh) Ewo ooo (ewooo eh) Ewo eyo e- (ewooo eh) Ewooo (ewooo eh) Na only God know (ewooo eh) Na him dey give job io (ewooo eh) And dey give money o (ewooo eh) Give you wife and give pikin (ewooo eh) And give beta husband o (ewooo eh) Follow me thank God oo For Style-Plus io Baba God don do am oo ewooo eh