It's Chuddy K Slow slow (it's Satty records baby) Hey oh (Dr Frabz is going insane again, woah) She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbi (make me fagbi) I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Wa ja mi si girl I really like wetin I dey see E be like say I shack some Hennessey And I know that you can see say you dey make me lose my mind Girl, if you really don't mind I wanna make you be my boo, be my boo Girl, I know I go make you satisfied Girl, na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbi (make me fagbi) I dey beg her for more (beg her for more) She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow I really don't know so much about you But I know send anybody but you I get this vacuum in my heart Which still no one to fill but you Nwa yioma you know I love you so much And I wanna spend my whole life loving you Girl, na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbi (make me fagbi) I dey beg her for more (beg her for more) She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Baby wa o, ma ja mi laya, wá da mi lohun Wa gbe mi saya (gbé mi sá yà) Baby wa o, ma ja mi laya, wá dà mi lohun Wa gbe mi sá yá She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbi (make me fagbi) I dey beg her for more (beg her for more) She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow Slow slow