Mm-mm, mm
Oh-ohh, ohh-oh, ohh
Yeah-yeah, ah
They call me T.I Blaze oh (oh-oh, oh)
Man, I dey live ah very tough life
I don't want to live a thug life
Even if na thug, make I rich
I still want to chop life, yeah
Poverty go far away
Like iwo Oba open my way
Enough of the sufferness
Like Bolanle, I want to pepper dem
(Ire) ire, ire, ayy
Ire ni t'emi oh (woah-oh, oh)
Na only You fit open my way, Oluwa mi oh (ayy-ayy)
K'ire tomiwa, ah-ah
K'ayo tomiwa
Living my life 'cause oshi ma da
I get believe, so, I push harder, ah
K'ire tomiwa, ah-ah
K'ayo tomiwa
Living my life 'cause oshi ma da
I get believe, so, I push harder, ah
How water enter coconut, nobody knows (nobody know, oh-oh)
We all just dey hustle, when e go pay, nobody can tell oh (nobody can tell)
Wetin my eyes don see (see) for this where we dey (for this life)
Brother, I no fit lie
I tell them say "I can't come and die"
Won soh fun mi pe "make I hustle loud"
'Cause, mi o le wa ku, lon soh pe "ko le r'oye je" (mi o le wa ku, lon soh pe "ko le r'oye je")
Na person wey strive, na why me dey try
So many times wey me I don cry
To give, to lose guard (uh-uh-uh, uh-uh)
I go still face am oh, I'll wait for my time
I go dey my lane and dey pray everyday, everyday for better days oh
Man, I dey live ah very tough life (tough)
I don't want to live a thug life
Even if na thug, make I rich
I still want to chop life, yeah
Poverty go far away
Like iwo Oba open my way
Enough of the sufferness
Like Bolanle, I want to pepper dem
Ire (ire), ire (ire)
Ire ni t'emi oh, oh
Na only You fit open my way, Oluwa mi oh
K'ire tomiwa, ah-ah
K'ayo tomiwa
Living my life 'cause oshi ma da
I get believe, so, I push harder, ah
K'ire tomiwa, ah-ah
K'ayo tomiwa
Living my life 'cause oshi ma da
I get believe, so, I push harder, ah
K'ire to-mi-wa, ah-ah
Ah-ah, ah, ah-ah-ah
Ah-ah, ah-ah, yeah-yeah
K'ire tomiwa, ah-ah-ah, ah
Oh-oh, Baileys
DJ Pablo, oh-oh, oh-oh
Maxido oh
They call me T.I Blaze oh
Eyan Texas Baller, ayy
Texas Baller, ah
Поcмотреть все песни артиста