Kishore Kumar Hits

T.I BLAZE - Escober şarkı sözleri

Sanatçı: T.I BLAZE

albüm: Escober


DJ Pablo
No other badder viber, oh-ah
What you sayin'?
T.I Blaze oh, oh-oh
Yeah, yeah, ah
Oju ti ri many many things oh (one time)
Why I no go take cannabis oh?
I just wan forget the past and aim for the bag (what you say-say-sayin'?)
Na only money gimme peace oh
420 lo m'ori mi wu
Oun t'odo ba de, kos'eni t'ole tu (leggo)
Normal normal, I dey Nigeria
I no dey Arizona
I've been on pills everyday
Only when ah man no fit feel any pains (one time, say)
I've been on drugs, I no get doctor
Wey fit to heal my pains
Mama mi oh (mama mi oh-oh)
Your pikin no get choice
I dey chop Choko Milo, mo tun mu'gbo (say)
I don dey do fraudulent, k'ebi ma pami oh
Gb'adura fun mi oh-oh
Gb'adura fun mi oh-oh
Mio fe mu Chelsea mo, kin gba Hennessy lo
Kin ma dake t'olowo ba n so'ro, yeah
Ayy
Pray for grace
My jiggle
Africa
Number one
Superstar DJ, say
DJ Pablo
I've been workin' all night, I've been smokin' ganja
Dem talk say na bad thing, poverty is badder
Dem say make I study, I go school oh
Dem say make I work and struggle oh-oh-ah (one time)
Ayy-ayy, bad energy stay faraway (leggo)
Na me know the reason I've been smokin' all day
Eminikan mole sh'alaye, ayy-ayy, ah
Ayy-ayy, bad energy stay faraway (faraway)
Na me know the reason I've been smokin' all day
Eminikan mole sh'alaye, ayy-ayy (say)
Agba'le si Ojota
Omo, no be lie, I don suffer, ah (Corn City)
Eyan melo mofe sh'alaye arami fun?
Ni mo shey hustle louder, ah-ah (that vibe)
Ah-ayy, oju ti ri many many things oh (gimme that vibe)
Why I no go take cannabis oh? (what you sayin'?)
I just wan forget the past and aim for the bag
Na only money gimme peace oh (unusual)
420 lo m'ori mi wu
Oun t'odo ba de, kos'eni t'ole tu (spiritual)
Normal normal, I dey Nigeria
I no dey Arizona (let it go)
I've been on pills everyday
Only when ah man no fit feel any pains (let it go-go, go)
I've been on drugs, I no get doctor
Wey fit to heal my pains (they don't know)
Mama mi oh (mama mi oh-oh)
Your pikin no get choice
I dey chop Choko Milo, mo tun mu'gbo (say, mo tun mu'gbo)
I don dey do fraudulent, k'ebi ma pami oh
Gb'adura fun mi oh-oh (gb'adura fun mi oh-oh)
Gb'adura fun mi oh-oh (one time)
Mio fe mu Chelsea mo, kin gba Hennessy lo
Kin ma dake t'olowo ba n so'ro, yeah
(Gimme the vibe now)
(Gimme the vibe, say)
(Gimme the, gimme the vibe now)
(It's Maxigold, the inspirational producer)
(Superstar DJ)
(Alaga Corn City)
(Ayy, one time Africa)
(Alaga Corn City)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar