It's Seghabeatz pro Tee dollar of Lagos I am Billi From my head to my toes I've given it to you my baby (I've given it to you my baby) Jor no use me jo (no use me jo) Baby jor no use me jo (no use me jo) Give me the sauce, no tomato If I sing for you my baby, jòwó sho ma jo (If I sing for you my baby) Baby jòwó sho ma ah-ah (baby jòwó sho ma ah-ah, leko) Òrì mì Èjìkà (èjìkà) Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè) Òrì mì Èjìkà Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Shey you know the thing wey you carry na double XL (na double XL) Òrì mì Èjìkà Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè) Òrì mì (oh) Èjìkà (ah) Orúnkún Esè (oh-oh-oh) Shey you know the thing wey you carry na double XL Girl the way you dey touch my body Dey make me want to commit B'oti e bámi dele, at least you go give me tospin I fit to spend you my last card Share me your number I swear I no go cast am (I swear I no go cast am) We dey forever Yo'di to centre Spray you my raba Say oh my God You got me wanting more I no fit to explain how e dey do me for my body (I no fit to explain how e dey do me for my body) Nothing fit to sup Omode yii gbe mi débè tan Something must kill a man (kill a man) I no go mind if na your body (mind if na your body) Òrì mì Èjìkà Orúnkún Esè Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè Òrì mì Èjìkà Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Shey you know the thing wey you carry na double XL (Shey you know the thing wey you carry na double XL) Òrì mì Èjìkà (èjìkà) Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè) Òrì mì Èjìkà Orúnkún (orúnkún) Esè (esè) Shey you know the thing wey you carry na double XL Na double XL (na double XL) Man fit to show you love, even in excess (even in excess) Má ma wò mí mo, ko joko gbé'sè (ko joko gbé'sè) And I sing this for you